Mp3
Lyrics
.com
Lyrics to Suddenly
by D'banj
Perform your corrections in the white field,
then press submit
Your suggestion was successfully received.
It will be reviewed asap, THANK YOU!
It will be reviewed asap, THANK YOU!
Your suggestion is being sent,
Not sent because no change made.
You must make a change to send a suggestion.
You must make a change to send a suggestion.
Suggestion already sent for this field!
There was en ERROR! We were unable to receive your suggestion.
Note that you need to allow cookies to make suggestions.
Please try to contact if you want to continue.
Note that you need to allow cookies to make suggestions.
Please try to contact if you want to continue.
[edit]
Oya suddenly step in the club, they're loving me
standing so far, yet they're touching me
I can feel their fingers rubbing me
she's calling me
late in the night she's fucking me
all day long she's stalking me
and all these happen suddenly,
so suddenly
she go say ori yato sori
if you ask her why, she go say
ori yato sori
if you ask her wetin she go say
owo yato sowo
gbogbo wa mo wipe
koko yato si koko File
See the girls dem like me
cos I dey give dem the kokomisen
everyday dem go hala me
make I give dem the kokomisen
dem go say koko master
you too sweet like cake icing
They've seen so many dudes
but none of them be like me
lets say I'm all dem see
sharpen your eye I be jjc
they wan cook for me put si
but ko bo si, my head to strong for dem o
quote me, na because of I fashy
when the girls dem come, I dey treat dem fine o
quote me, that they never use
to happen like this in my life
But Now dem know the kind of living
I'm living, I'm living
I say now dem know the kind of living
I'm living, I'm living
Oya suddenly step in the club, they're loving me
standing so far, yet they're touching me
I can feel their fingers rubbing me
she's calling me
late in the night she's fucking me
all day long she's stalking me
and all these happen suddenly,
so suddenly
Find more similar lyrics on http://mp3lyrics.com/angUshe go say ori yato sori
if you ask her why, she go say
ori yato sori
if you ask her wetin she go say
owo yato sowo
gbogbo wa mo wipe
koko yato si koko Yes
I want talk about this young girl
one of the finest girls I've seen
when she step over the dance floor
her dance step so enticing
she would say kokomaster
you too strong like embaicin
when we act to the movies
especially the late night scenes
Well I remember the time
when just to get a girl to be mine
dem go tell me say I no fine
and I poor, I poor I no commit crime
dem go dey yap me no be small
dem no even send me at all at all
just to bring their number make I call
dem go still dey hala at at all at all
Now dem know the kind of living
I'm living, I'm living
I say now dem know the kind of living
I'm living, I'm living
Oya suddenly step in the club, they're loving me
standing so far, yet they're touching me
I can feel their fingers rubbing me
she's calling me
late in the night she's fucking me
all day long she's stalking me
and all these happen suddenly,
so suddenly
she go say ori yato sori
if you ask her why, she go say
ori yato sori
if you ask her wetin she go say
owo yato sowo
gbogbo wa mo wipe
koko yato si koko File
standing so far, yet they're touching me
I can feel their fingers rubbing me
she's calling me
late in the night she's fucking me
all day long she's stalking me
and all these happen suddenly,
so suddenly
she go say ori yato sori
if you ask her why, she go say
ori yato sori
if you ask her wetin she go say
owo yato sowo
gbogbo wa mo wipe
koko yato si koko File
See the girls dem like me
cos I dey give dem the kokomisen
everyday dem go hala me
make I give dem the kokomisen
dem go say koko master
you too sweet like cake icing
They've seen so many dudes
but none of them be like me
lets say I'm all dem see
sharpen your eye I be jjc
they wan cook for me put si
but ko bo si, my head to strong for dem o
quote me, na because of I fashy
when the girls dem come, I dey treat dem fine o
quote me, that they never use
to happen like this in my life
But Now dem know the kind of living
I'm living, I'm living
I say now dem know the kind of living
I'm living, I'm living
Oya suddenly step in the club, they're loving me
standing so far, yet they're touching me
I can feel their fingers rubbing me
she's calling me
late in the night she's fucking me
all day long she's stalking me
and all these happen suddenly,
so suddenly
Find more similar lyrics on http://mp3lyrics.com/angUshe go say ori yato sori
if you ask her why, she go say
ori yato sori
if you ask her wetin she go say
owo yato sowo
gbogbo wa mo wipe
koko yato si koko Yes
I want talk about this young girl
one of the finest girls I've seen
when she step over the dance floor
her dance step so enticing
she would say kokomaster
you too strong like embaicin
when we act to the movies
especially the late night scenes
Well I remember the time
when just to get a girl to be mine
dem go tell me say I no fine
and I poor, I poor I no commit crime
dem go dey yap me no be small
dem no even send me at all at all
just to bring their number make I call
dem go still dey hala at at all at all
Now dem know the kind of living
I'm living, I'm living
I say now dem know the kind of living
I'm living, I'm living
Oya suddenly step in the club, they're loving me
standing so far, yet they're touching me
I can feel their fingers rubbing me
she's calling me
late in the night she's fucking me
all day long she's stalking me
and all these happen suddenly,
so suddenly
she go say ori yato sori
if you ask her why, she go say
ori yato sori
if you ask her wetin she go say
owo yato sowo
gbogbo wa mo wipe
koko yato si koko File
[edit]
Wrong Lyrics? Help us improve and ↠ Correct Them !
Thank you for visiting www.mp3lyrics.org, we hope you had fun :-)
Thank you for visiting www.mp3lyrics.org, we hope you had fun :-)
Comments on Suddenly Lyrics by D'banj
Add a comment...
Comment using...
Facebook social plugin
Other songs similar to D'banj Suddenly lyrics
If you like Suddenly lyrics by D'banj you may also like the lyrics to these similar songs
- English 2 LyricsDrenco Baby Gal
- English 4 LyricsPsquare Get Square
- English 114 LyricsSean Paul Shake That Thing
- English 645 LyricsLil' Wayne Ask Dem Hoes
- English 123 LyricsTricky Ghetto Youth
- English 57 LyricsMc Zulu Spanish Fly
- English 176 LyricsRick Ross Hit U From the Back
- English 43 LyricsDamian "Junior Gong" Marley More Justice
- English 59 LyricsDamian Marley More Justice
- English 102 LyricsSuzanne Vega Solitude Standing
- English 37 LyricsDon McLean Three Flights up
- English 81 LyricsElephant Man Jamaica
- English 25 LyricsEvan & Jaron And then she Says
- English 41 LyricsEvan Y Jaron And then she Says
- English 44 LyricsEvan and Jaron And then she Says
- English 3 LyricsLittle Anthony & the Imperials Shimmy, Shimmy, Ko-Ko Bop
- English 35 LyricsChipmunk Man Dem
- English 139 LyricsJuvenile G-Ing Men
- English 1 LyricsPlaces Of Us The Girl Who Can't Remember Her Name
- English 216 LyricsRay Price Yesterday
- English 463 LyricsNana Mouskouri Yesterday
- English 583 LyricsMarty Robbins Yesterday
- English 203 LyricsRay Charles Yesterday
- English 50 LyricsGareth Gates Yesterday
- English 213 LyricsJean Shepard Two Whoops and a Holler
- English 30 LyricsDredg Yatahaze
- English 221 LyricsLou Reed The Kids
- English 15 LyricsUnk Walk it out
- English 76 LyricsBen Folds Bitch Went Nuts
- English 95 LyricsSlim Thug My Bitch
- English 2 LyricsCutty Ranks Limb by Limb
- English 114 LyricsSean Paul Change the Game
- English 352 LyricsEmmylou Harris Ballard Of A Runaway Horse
- English 142 LyricsLeonard Cohen Ballad of the Absent Mare
- English 69 LyricsKardinal Offishall Ol' Time Killin' (Remix)
- English 122 LyricsOperación Triunfo 2 Yesterday (Beth)
- English 30 LyricsFlobots Anne Braden
- English 69 LyricsKardinal Offishall Nina
- English 43 LyricsJohn Berry How Much do you Love me
- English 12 LyricsEASTON CORBIN Don't Ask me About a Woman
LIKE
& Share